- sheyge dey do space dey, you get chance, chance dey, space remain, e remain grey radio go rib boat pesin partna, pesin husband, pesin waif social-distancing get buns fit trust am grand man fourteen widowa, man wey im wife don die borrow moni foto calm am down na so, e bam, make sense sot, salt ruf dis ordinary thing, only this thing toothbrush e too correct, make better sense, e good wella cari early momo running stomach, worrying belle, belle dey wory me peter and paul deh regret open eye, tear eye you do well towel put fear for im bodi, make am catch fear full troway im too, e dey among, e dey with dem, na part of am tree borrow fo tok tru chop gree sanitizer, sanitiza wetin e wont enema e dey make laff, e dey make belle sweet, e dey cos laff, funny